0
Papa Akpors: Akpors, I learnt yourJAMB result is out.Akpors: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failedPapa Akpors: that’s terrible,what happened?Akpors: You also remember Paul wey dey teach me for house? He failed too.Papa Akpors: what’s causing the poor performance?Akpors: Daddy I don’t know, na soe be o,Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too.Papa Akpors: so how was your own result?Akpors: You also remember Paul, our senior prefect? He failed.Papa Akpors: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!!Akpors : (angrily) If all those people failed, wetin You expect for my own result?? I be witch?One word for Akpors this time around?

Post a Comment

 
Top